Abobo just leave am you na fresh, Barney go still come even after gone Say we no get Muller dem wan turn us to computer As we don get muller me don turn footballer Gbese away May nobody talk say e dey Na only God dey with me forever
Alert Ohh Make my ringtone be my aza Anything wey go give me money i plaster I dey appear abracadabra Harry Potter My money just dey flow like fountain water Me I no dey sleep,if i remember time no dey Eyes go red like i smoke cannabis What is it what is it I just wan dey on steeze 100 Complete i no wan miss anything
I no fit tell you my mind, cause i no wan make anybody use me do gragra Me getti one heart me getti one love so no come disturb My peace my peace is an offering Ajeh mama say i go blow, i no dey at ease I dey at attention So i fit receive divine attention