Uhmm with the shawties every night and day we be balling Ping ping ping ping on my phone whose calling Sleepless night and days I Dey find this money I no dey pray any loving whining things make e hold me I say them shawties call me every night and day Dem just dey want make we dey dey But I dey japa I no want stay All of me chargies dey ask where me I bin dey You no fit see me where dem play Where money dey na him I dey Got many many days wey I bin chasing money but the road no clear for me na him you want make I dey make this girls dey lie for me Been focused on chasing the bag wetin go be for me go be I buy my logs got my funds let em racks keep on coming on a steady Seh fun mi Make this money keep on coming Oluwa Holding on Enemies wanna see me falling Control Omo ope make the glory locate me Won jo Feel all my rhythm and melody for body Won jo Uhumm won jo
Ajeh, say i get things i wan say, na this kind of love wey dey make me wan dey, i no dey go i tell me guys say i wan stay, i wan dey, girl na you i wan take. Give me love, give it to me tonight eh, cus i don dey search dey come e don tay. i’m ready to be with you from now till infinity. The love i gat for you baby, Opor it’s plenty.