Wizkid, is not that good, and his incompetent just started showing from his last 02 Arena concert and last album which was a flop. That's just the truth!
Una just dey use Machala's big name for title because he too big. Wizkid is the greatest! If you you want to find out, who else in this industry can switch to his new style of mature music and still stay untouched? Person wey no dey talk but him still dey trend everyday pass their papa😂😂😂 Others just dey kill themselves just to entre news, but even if Wiz no touch mic for this life again, he go still dey lead. Do you even know his story? Make una go rest. Only that guy with blue polo and few people be human beings. See as una no gree give am time. Assholes😅