O Lord, you did it for this couple, come through for me and let my Visa to Canada be approved to meet my children this month of September in Jesus name.
Do small small oh, make the baby wey you go born no become "Lie Mohammed". The pikin dey hear you from belleh😂😂😂😂😂😂 Please be dropping more contents here for people who are not on FB like me oh. No forget us abeg.