Thank you so much for this message I was one victim, of This kind of thing, please people should be careful this real watching from Abuja Nigeria one love
They even tell me say the cash Wey Dey with my the charm Don affect am make in drop all the cash as we Dey comot the prophetess say make we close our eye so we no go go blind😂😝😁
😂😂😂 seeing this ehn have been a victim omo i was scammed closed to 200k Dey even use me do leader😆😆 another set of people wan scam me again talk same story inside the car I just Dey laugh 😆😆😆 I quickly say I wan stop the driver face changed he vexed for me in fact I collected my t.fare back🤣🤣🤣. Lagos people Una well done ooo😝