Do you know what is your problem? Mugu! Your problem is jealousy,u dey here de yan opata, let tell you follow who know road,I get before no be property, afrobeat has come to rule, and nobody I mean no maga fit stop us, you are here talking about ancient and modern,we are talking about new generation and u re talking about Shabba Rank,who him help? Where im dey Shabba dey go, brother abeg make you remove afrobeat for your mouth,no body baga can stop us... Naija for life, afrobeat forever,one luv
Stop acting like a baby. This guy hasnt said anything negative about afruca not to even mention naija. Man is adressing his people on how tobimprove and u r here feeling important. Naija r the only people that think music is all that. I am a naija man like u by the way.