Akpan meets a mermaid who promises to change his fortune for good at a small price. Will he pay the price required? Enjoy this hilarious episode. Remember to subscribe to our channel for more.
This time oduma greediness 😅has finally landed him in d pot of soup in hand of wicked patoski Abeg make una no chop d fish ooh so that we will see oduma in next episode make he come do head like frying pan😅😅😅😅
Queen mother wey wan do money rituals for someone is now call the person evil, typical example of kettle calling pot black….no be juju be that😂😂🤣all of una belongs to the same WhatsApp group🤣😂😂🤣
Odunma dey craze, was d warning not enough, don't insult her further, get out.. Odunma later turn into fish 🐟 .. over greediness no good oo.. Lesson well learnt. Thank you
How I wish the money wey I de hustle for don come e get one kind dream paradise wey I won build for Una for this earth make Una for de continue de put laughter for my face 😅😅 God keep blessing u guys