Uzo leeeeeeeeh ,you are trouble shooter,habaa. Solid AC eeeeeh😂, you guys are too much ..... Uzo I hail ooooo, you too much . Every of her role she does it well ,kudos 🤜🤛 Wazobia staff tuwale to you all
Awa yard Crew una too much oooo. Chai ododo oba, you too fine o. Shey you go marry my brother? Him go like everything no bi only bra him go like. 😂😂😂😂. Solid NWA mama, I hail oooo.
Uzo you like trouble oo😅😅😅 which one be staying for up to throw water for ground NAU, and you know there no roof over Rufus head, now you've come after his food, his only Lords supper 😅😅😅, chai. This is awesome abeg
Good morning Raaaaaaatata & aunty Seyene the strawberry and Roseberry. You people are very much. I love you dearly and all wazobia workers and all wazobia family. Ade from Shimawa Ra the second
Good afternoon Uche and David. Una well-done . "Awa Yard" is a bomb... Itoro make up na one in town...who is that lady that pour soap water inside Rufus garri. Garri wey I go beg ... Nawaooo....abeg wetin oga chiboy they speak..😂😂😂😂😂
Uche why u dey take Rufus inside, give am food we u hold u dey carry am dey go inside I hope ur mama dey bcos Anya digi Rufus mma , everybody na him love, sweet heart. Oga chibio I no dey hear his voice very well. Una weldone oooo😅😅😅