Тёмный

Bovi Ugboma Reacts To Kanayo O Kanayo's Comment On Lazy Men 

TVC News Nigeria
Подписаться 1,2 млн
Просмотров 4,3 тыс.
50% 1

Опубликовано:

 

20 окт 2024

Поделиться:

Ссылка:

Скачать:

Готовим ссылку...

Добавить в:

Мой плейлист
Посмотреть позже
Комментарии : 5   
@RosrugTV
@RosrugTV День назад
My papa tell me when I be 10yrs when he see the love letter I wrote for my girlie, my papa no vex but he tell me...son, na ur school be the koko now not girlfriend, u look for girlfriend when u finish school and begin work and can take care of two pipo... me be 10yrs old and I agree with my palee and that advice stuck and remained in me..... now I be 48yrs and I get fine wife and three beautiful pikin... i dey try my best for my family but my wife dey go extreme for us. I dey drop better monthly family alowe but I never use my money buy clothes for myself for the past ten years, i no dey even remember say my tshirt don dey fade but omo, my woman dey notice every change and bf i say A, she don order new one.... papa must provide for the house but a supportive wife is his crown❤❤❤ from God
@onwukakodichimma2914
@onwukakodichimma2914 День назад
You na bettter man with better wife.
@chemtrex0072
@chemtrex0072 2 дня назад
Bovi, you get sense like dis? Kudos, bro. , I agree with everything you said here. Great addition.
@nosazemeaimiuwu8802
@nosazemeaimiuwu8802 2 дня назад
Smart to let Bovi talk last as his commentary is more comprehensive and empathetic. 😊
Далее
Human vs Jet Engine
00:19
Просмотров 107 млн
What’s your height?🩷🙀💚
00:59
Просмотров 3,4 млн
Nigerian Scammers Extradited To The U.S To Face Justice
11:49
Human vs Jet Engine
00:19
Просмотров 107 млн