Beautiful Igbo girl wey dey keep assurance, Davido ask her say give me assurance oh my baby assurance, since that time, the assurance Chioma gave Davido has never been doubted by Davido. So she deserves Davido because, she lives to love Davido and GOD the father is with her in this journey with Davido. That's why GOD wiped her tears when she lost Ifeanyi and compensated her with twins. So for me I don't care what people are saying about her being with Davido, All I see is that Davido loves her so much as well as Davidos family. Chioma na igbo girl wey get respect, wey Sabi cook, wey Sabi do the do😂😂😂 as her husband rightly voiced out, she is not ajibota pikin weu dey for eatery every now and then. Unmarried ladies, go and learn how to cook, learn how to be respectful, learn how to do the do😂😂😂.