Тёмный

Ebony - Date Ur Fada (slowed & reverb) 

I'm Sophia
Подписаться 316
Просмотров 544
50% 1

If you break my heart I go date your fada
Bony pon dis
Danny beatz
The 90's badgyal trend
See I heard them say, heard them say
Boy you a player
You dey score like Messi play like Kaka
Dribble like Wakaso
You dey like Barcelona, Real Madrid
Arsenal, Man U, Chelsea
I go give you my heart, give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I'm gonna be there for you
But if you break my heart
I go date your fada
You gonna be my son
You go call me your mother
Say if you break my heart
I go date your fada
You gonna be my son
You go call me your mother
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
Se me kasa ah tie me eh
Mi lovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi lovi eh
Se mi kasa ah tie me eh, tie me eh
See the love I have for you
The love I have for you
See the love I have for you
It's for nobody else but you
Bakasi you know sey I get am o
Bobby stand you know sey I own am o
And no style dey wey I no sabi do am o
Me I no like Versace
And I no like designer
Me I no like Ferrari
And I no like Bugatti
I go give you my heart, give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I'm gonna be there for you
But if you break my heart
I go date your fada
You gonna be my son
You go call me your mother
Say if you break my heart
I go date your fada
You gonna be my son
You go call me your mother
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
Se me kasa ah tie me eh
Mi lovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi lovi eh
Se mi kasa ah tie me eh, tie me eh
Skeleba skekeleba
Skekelekele skeskeleba
Skeleba skekeleba
Skekelekele skeskeleba
Bakasi, you know sey I get am o
Bobbie stand, you know sey I own am o
And no style dey wey I no sabi do am o
Me I no like Versace
And I no dey designer
Me I no like Ferrari
And I no like Bugatti
Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
Se me kasa ah tie me eh
Mi lovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi lovi eh
Se mi kasa ah tie me eh, tie me eh
Skeleba skekeleba
Skekelekele skeskeleba
Skeleba skekeleba
Skekelekele skeskeleba
#DateUrFada

Опубликовано:

 

16 сен 2024

Поделиться:

Ссылка:

Скачать:

Готовим ссылку...

Добавить в:

Мой плейлист
Посмотреть позже
Комментарии    
Далее
Maroon 5 - Payphone ( slowed & reverb )
5:30
lady gaga- bloody mary // slowed + reverb
5:04
Просмотров 12 млн
ГОЧА ПРО NISSAN 400Z
00:51
Просмотров 40 тыс.
Ebony - Aseda (Official Video)
3:26
Просмотров 421 тыс.
rihanna - disturbia (slowed & reverb) ♫
4:52
Просмотров 14 млн
Different Language Song That Vibes So Good
12:45
Просмотров 19 тыс.
Enigma - Sadness (s l o w e d & r e v e r b)
8:18
Просмотров 305 тыс.
Toxic (Remix)
3:21
Просмотров 5 тыс.
Tourner dans le vide by Indila (slowed + reverb)
4:45