Mama Lasisi abeg try look for one wrapper make you dey tie, this your towel no dey let you see road 😂😂😂 which one be blood of Jesus? She have get belle, she have get belle Na so so beans una dey chop for day house? 😀😀
Immediately I saw her picking the beans wit her favorite song, I started laughing like a mad man!!!!!!!.........plus she keeps wrapping her towel, lasisi no go turn me to mad man!!!!!!
"Jesus is the sweetest name I know". RED ALERT! RED ALERT!! Itohan! ITOHAN!! That one na #OneChance. I seriously pray that Anayo isn't the father o. 😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣