Тёмный

Fergiee, Jordanstyls - F2F (Friends to Foes) (Official Audio) 

Fergiee
Подписаться 105
Просмотров 24
50% 1

F2F (Friends to Foes) (w/Jordanstyls) out now!
Follow Fergiee on all social platforms:
Instagram - fergiee_la
Twitter - Fergiee_La
Lyrics:
Funny how we went from friends to foes
Weytin I do you make you let me know
What is the reason why you stab my back
Me I go recover and that's on Gad oh on God
Life is bad oh is bad
People dey think of how to do you wicked
Dem go dey hope say you no see the weekend
I show them attack i do them arejen rooben
Them no tey for my field cuz me sef I dey wicked
Me wey my family dey fire prayer
I see evil dey try weytin inspire satan
Emi ti mo jo Buffy the vamp slayer
Una fit try but you better say your last prayer
Abinibi emi sability
I no dey ball but I get agility
If you know be before no be the same I go be
You Better no vex who no like better thing
One man's food , another man suicide
E dey work for you no mean say I go put mind
I get my own time like you get your own time
I we go dey alright
Funny how we went from friends to foes
Weytin I do you make you let me know
What is the reason why you stab my back
Me I go recover and that's on Gad oh on God
Life is bad oh is bad
Funny how we went from friends to foes
Weytin I do you make you let me know
What is the reason why you stab my back
Me I go recover and that's on Gad oh on God
Life is bad oh is bad
Me I no dey for kiti kiti
Them dey want make you fall but dem play pity pity
I'm taking over your city city
I give them back to back, jiggy jiggy
Some padi mans odikwa risky risky
Green snakes in the grass them do you dirty dirty
Careful as you dey pass before you match anything
Them fit give you Rabies make you dey scratch anything
Funny how we went from friends to foes
Weytin I do you make you let me know
What is the reason why you stab my back
Me I go recover and that's on Gad oh on God
Life is bad oh is bad
Funny how we went from friends to foes
Weytin I do you make you let me know
What is the reason why you stab my back
Me I go recover and that's on Gad oh on God
Life is bad oh is bad
#friendstofoes #fergiee #jordanstyls

Опубликовано:

 

16 сен 2024

Поделиться:

Ссылка:

Скачать:

Готовим ссылку...

Добавить в:

Мой плейлист
Посмотреть позже
Комментарии