Тёмный

Fizzi Marley - All Day (Beats & Love EP) 

Fizzi Marley
Подписаться 779
Просмотров 199
50% 1

Direct Links: ampl.ink/dV6AV
InstaGram: FizziMarley
Twitter: / fizzimarley
Facebook: bit.ly/2AEWtj2
Lyrics:
Turn up
Everywhere we
Ah di Fizzi Marley pon dis
Turn up
Everywhere we
Anything i talk, shawty gimme cold face
My Religion is True but i no go crusade
Crusade for you non-non
Baby tell me trough whatsapp
Baby tell through whatsapp (inhin)
Girl you know i dey on top
Girl you know we dey on top so
If i burn up
It's a quater pass you cause i don't go back
We ah turn up
It's a quater pass 2 and we dey jam so loud
If i burn up
It's a quater pass you cause i don't go back
We ah turn up
Chale pass me the lighter
All ah dem have fi know say
Monday, Tuesday, Wednesday, Thursday
Shey ebi Friday, Saturday
We go giddem again on Sunday
Monday, Tuesday, Wednesday, All day
Shey na Friday, Saturday
We go giddem again on Sunday
I see say man dey cause cause commotion there
So i drop a banger solution there
Chale e be Stephanie the baddest bae
Cassanova too active i kpansh am sef
Everywhere we go dem ah dem ah wonder
Why we ah pause lika father father (hm?)
Since i followed the ladder ladder
All the town just turn up and jagajaga
Everywhere we go dem ah dem ah wonder
Why we ah pause lika father father
Since i followed the ladder ladder
All the town just turn up and jagajaga yah
Monday, Tuesday, Wednesday, Thursday
Shey ebi Friday, Saturday
We go giddem again on Sunday
Monday, Tuesday, Wednesday, All day
Shey na Friday, Saturday
We go giddem again on Sunday
I see say man dey cause cause commotion there
So i drop a banger solution there
Chale e be Stephanie the baddest bae
Cassanova too active i kpansh am sef
Everywhere we
Turn up
Everywhere we
Turn up
Everywhere we
Turn up
Everywhere we
Eeh eh Turn
If i hear say we no go blow
We no go blow
Eeh eh no go blow
Tell em say
Fizzi Marley pon dis yeah
Fizzi Marley pon dis yeah
Written by: Kem Ankude (Fizzi Marley)
Innocent Onita (I-Slender)
Perfomed by: Fizzi Marley
Produced by: Fizzi Marley
Copyright: Fizzi Marley 2019

Видеоклипы

Опубликовано:

 

4 окт 2024

Поделиться:

Ссылка:

Скачать:

Готовим ссылку...

Добавить в:

Мой плейлист
Посмотреть позже
Комментарии    
Далее
Fizzi Marley - Poison (Freestyle Video)
2:18
Просмотров 1 тыс.
Inkonnu - Best Songs 🔥🔥
29:49
Просмотров 144 тыс.
FIZZI MARLEY - AFWO 2022 PERFORMANCE BAND
4:26
Fizzi Marley- Poison
2:19
Просмотров 597
Fizzi Marley - Aissa
3:13
Просмотров 2,7 тыс.
Fizzi Marley-Poison (Lyrics Video)
2:16
Просмотров 670
Ozoda - Lada ( Official Music Video 2024 )
6:07
Просмотров 19 млн
Gulinur - Devona  (Official Music Video 2024)
4:16
Просмотров 610 тыс.
Davvi x ADAM, 2Pac - Zhurek All Eyes On Me (Mash Up)
6:19
Лилия
3:00
Просмотров 1,6 млн