God bless you Henry, Arteta need to keep friendship aside. Stop giving them so much respect. Confront Pep with everything, keep friendship aside. It's very annoying as a boss to throw your boys out there for war only for you to romancing with PEP. Arsene wenger and Sir Alex are now good.
This one na Ekpaa oh How Arsenal go dey beg for draw when them dey win, you just dey use talk dey confuse yourself Arsenal be they beg make Match END make them carry 3 points go house and City dey beg make Dem equalize make 1 point stay for their house 😂😂 Na true say too much cho cho no good 😂
How many Arsenal fans for one podcast. Bias don kill una finish. You know even reason how Arsenal cheat collect those 2 goals. First goal Walker was not even in position before ref blew whistle after calling the Captains to talk. Second goal Arsenal attackers foulded Ederson and blocked him from jumping. At least if you want discuss ball how you go gather fans wey dey all carry the same point of view
This is like saying if I have more money than you, then I am allowed to disrespect you. What did Arteta do for Haaland to speak to him like that? Take out bias and analyse properly please