This is so apt! Omg, my mother made us do midnight prayers because cats and bats kept making noise one time. We almost finished a bottle of olive oil.😂😂
As soon as notification came, my inner voice adviced me to ignore as pe I dey train. I ignored my own advice ........ now am giggling like a hyena on a packed train MuMu Me
Na We dey do ourselves for this Naija like this. Small thing we go just dey para like sey heaven won shift. We too dey relate everything wey happen to us to spiritual attack and spiritism.. Nice one boss.
@@ewutrygetsense9851 same story bro... But sey you no reason another person matter no mean sey them no go reason your own...Na so life be. Just so you know bro..
Chinedu onigbo, I m an igbo woman not bros, and secondly like I said if you leave everyday thinking someone is chasing hmm you have along way to go ... Jus keep your hands clean and give whenever you can whatch God protect you! don't do anyffin illegal and dont go around people that do on to your job go get some bottle of beer some Saturday evening wit girlsfrinds go home get ready for work next day come on bro you wount even remember alot of people easy... themselves no remember you cos you don't call or talk to people way no themselves pray for them always if you can and move on .
As we go take sleep for this one eeh..Osalubua..why u first wait as if u nor hear...Iye....I love you mehn...Osalubua do suffer for your hand..eeh I dey anoint myself for here oh😃😀😃
I just hope these characters will make heaven because of the way they scatter my laughing sense organ no be small 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 but seriously, why are you running 🏃 🤣