Ontop #youandyaw, Comedian Des Talker enta we studio tok with YAW about eim show "Laughter Crusade" and wetin make am enta comedy. #destalker #laughterchallenge #comedy #nigeriancomedy
Bros yaw my name sake.... God bless you sir ... Even I don dey find show come wazobia since all this years I still believe e go happen. Des talker the top guy now.