Madam pidgin dey hard I nor understand 😂. ur oga, ogbane sabi nack pidgin, Edo and him Nw ogakpatakpata for grammar too. But u pidgin Dey hard but u dey try for Edo(kudos), this time around May pidgin wan take over the Edo language so. 😂😂. Anyways ogbane and him squad try well for Edo, for this past years.