Class captain you join gang members nd as you sirbalo the overall captain wahala for you oooooooo 🙆♀️🙆♂️🙆♂️🙆♂️🙆♀️🙆♂️🙆♀️ Bencash keep running 🏃♀️🏃♂️🏃♀️🏃♂️🏃♀️🏃♂️🏃♀️
This is so funny and enjoyable you pipo are my best bt your uniforms are so big no fitting at all 🤣🤣🤣🤣🤣Iyaaaaa eheee where do you take moyin we miss her she was doing very well please
See dis teacher now, in reality him fit b their junior for age o, but see as him tall n healthy pass all of them, sohteh na him deem fit to play that role of teacher. That na why I dey tell una, make una no dey greedy to una pikin, give ur pikin food make e grow, no b if e don old finish before u go come dey give am food. If u give ur pikin food, him grow well, na beta role dem go dey give am anywhere him go for job.
I'm a subscriber I have the Bell notification on and I never comment even though I thumbs up every video even this one but I have to admit what the hell is this I didn't get it you lost me am I the only one because it didn't make sense after he broke the iPhone and what happened I just didn't get it and why all of a sudden he was behaving so strangely.