Тёмный

Mr Eazi - Jamboree (feat. Tekno) [Performance Video] 

Mr Eazi
Подписаться 1,2 млн
Просмотров 38 тыс.
50% 1

“Jamboree,” the last track recorded for The Evil Genius, finds Mr Eazi firmly settling into the “love section” of the album. Produced by Nigerian beatmaker Yung Willis, it evokes the now-classic ‘pon pon’ sound which defined afrobeats between 2016 and 2018. “The love section takes you through different stages of a relationship,” Mr Eazi says. “‘Jamboree’ takes you through that stage where you will do anything for her. You’re remembering the first time you saw her and told her you wanted to be with her. I’m using ‘Jamboree’ as a pet name, calling her ‘My Jamboree.”
Download & Stream Here: empawaafrica.l...
Lyrics
Zagawhat
It’s your boy Eazi (ye)
I remember the day
Wey I dey tell u sey we for dey
U bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you Gan
I remember the day wey you dey form when me I dey toast you
You been dey do like say you no no sey me I dey feel you Gan
Oya baby Jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me me I dey for you
Oya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin u do me wey dey make I fall in love o
Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no no wetin u do me wey dey make me fall in love
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper
When u dey para na prada
Friendly na Fendi
All for you
I go dey credit you monthly
Service you daily
Talk and do
And if we marry today
I no go commit adultery oo
That na true
‘cause me I’m with you all the way
That kind cruise
Oya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Oya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin u do me wey dey make I fall in love
Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no no wetin u do me wey dey make I fall in love
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper
Follow Mr Eazi
Facebook: / officialmreazi
Twitter: / mreazi
SoundCloud: / mreazi
Instagram: / mreazi
Web: mreazi.com
RU-vid: smarturl.it/MrE...
#MrEaziJamboree #theevilgenius #Tekno

Опубликовано:

 

15 окт 2024

Поделиться:

Ссылка:

Скачать:

Готовим ссылку...

Добавить в:

Мой плейлист
Посмотреть позже
Комментарии : 50   
@ishmael9495
@ishmael9495 11 месяцев назад
Mr eazi is the reason I can't quit music.
@Realpeople90
@Realpeople90 10 месяцев назад
Why would you even want to quit music ma brother. 😂 Enjoy! Always 💪🏾
@ousmanebah5192
@ousmanebah5192 11 месяцев назад
Best song on the album 🔥🔥🔥🔥
@user-dg1ec1tf3h
@user-dg1ec1tf3h 11 месяцев назад
Oh Tekno🤴❤️💯
@prosperadire9
@prosperadire9 11 месяцев назад
Tekno finish work I swear 👑🐐👑❤️❤️
@user-dg1ec1tf3h
@user-dg1ec1tf3h 11 месяцев назад
Aeee Tekno👑❤️
@lojames3162
@lojames3162 11 месяцев назад
This guy is a spirit, his vibes are so spiritual. The beats are something else. Respect. Your music is something I can explain❤❤❤❤
@thegreatsound113
@thegreatsound113 11 месяцев назад
i missed this sound mehn. good to be back🤩
@excelosagie161
@excelosagie161 11 месяцев назад
Big TEKNO ❤
@successdtv
@successdtv 11 месяцев назад
All the songs are beautiful, but for the moment, I’m feeling this one.
@salamatumarah6290
@salamatumarah6290 11 месяцев назад
Wow love all the songs you just released
@EdmundOpokuManu
@EdmundOpokuManu 9 месяцев назад
You dey make afall in love😍
@margaretiseghohi4872
@margaretiseghohi4872 11 месяцев назад
Tek ❤❤
@Brilliant_Smoke
@Brilliant_Smoke 11 месяцев назад
Tekno got me here❤️❤️
@damiinjilek3
@damiinjilek3 11 месяцев назад
Madd 🆙
@empiremuller-hi1cg
@empiremuller-hi1cg 11 месяцев назад
Tekno❤❤❤❤
@SarkUpdates
@SarkUpdates 11 месяцев назад
Classic banger 🔥🔥🔥🔥🇬🇭🇬🇭
@maniemoty
@maniemoty 11 месяцев назад
On repeat 🔁
@snehajoshi232
@snehajoshi232 10 месяцев назад
this song rules my❤😊
@emrezmohamedmarah9057
@emrezmohamedmarah9057 11 месяцев назад
Fave among all ❤ Love the whole concept
@ogtipicall5774
@ogtipicall5774 7 месяцев назад
Why is this song not successful
@kividoclassic2390
@kividoclassic2390 11 месяцев назад
Fiyaah.. ,,🔥🔥🔥
@rukundomoise7707
@rukundomoise7707 11 месяцев назад
This banga😂 people expect something 😉
@kassaayo7324
@kassaayo7324 11 месяцев назад
Zagadat is a Genius ❤🎉
@Ajayreindrops
@Ajayreindrops 11 месяцев назад
We love you better here in Mars MR EAZI Is A F--ng Legend 👏👑 great live performance 🔥
@maniemoty
@maniemoty 11 месяцев назад
Beautiful music of love❤
@lloydzamani2293
@lloydzamani2293 11 месяцев назад
Amazing Tune!! This guy is fire
@INNOCENT607
@INNOCENT607 7 месяцев назад
Its always cool
@joujouniyinkunda2698
@joujouniyinkunda2698 11 месяцев назад
Fire 🔥
@diomandewilfried4476
@diomandewilfried4476 11 месяцев назад
Another favorite 🤩
@Avert-s1v
@Avert-s1v 11 месяцев назад
My guy guy Mr easy❤💯💯💯💯💯🇿🇼
@anitanjeri668
@anitanjeri668 11 месяцев назад
🐐🐐🐐
@pikooo7villa
@pikooo7villa 11 месяцев назад
Zaga 1
@Elisoofly
@Elisoofly 11 месяцев назад
Ayyyyeeee ❤
@DeejayCarvidash
@DeejayCarvidash 11 месяцев назад
Good song ❤
@sisahope5039
@sisahope5039 11 месяцев назад
@Osheyyyybigmama was here!. ehm Eazi,come here, chop knuckle my guy.🔄🔄🔄🔄
@EbukaOhanaga
@EbukaOhanaga 11 месяцев назад
Maddd
@OjeraChristine
@OjeraChristine 24 дня назад
@CharlesKouma
@CharlesKouma 11 месяцев назад
Tekno is the best of all 🤗🤗🤗👍
@highreviews562
@highreviews562 11 месяцев назад
🎉🎉🎉
@starboyrwandan1195
@starboyrwandan1195 11 месяцев назад
👑💝💕💝💕💕💝💝
@LeDjikandoOFF
@LeDjikandoOFF 11 месяцев назад
ZAKADADE
@highestwinner1605
@highestwinner1605 11 месяцев назад
Tekino ❤😅
@GE-VA
@GE-VA 11 месяцев назад
🎉
@traoresi3607
@traoresi3607 11 месяцев назад
💪🇨🇮
@happykoinonia8119
@happykoinonia8119 11 месяцев назад
Legend, hope u didn't chill with the big boys. Illumi😅😊
@sofiacolomer
@sofiacolomer 11 месяцев назад
💃🏽💃🏽💃🏽💃🏽🫶🏽🫶🏽🫶🏽🫶🏽❤❤
@robbiewatson8778
@robbiewatson8778 11 месяцев назад
@peterakinbola6832
@peterakinbola6832 11 месяцев назад
Далее
Mr Eazi - Jamboree (feat. Tekno) [Official Visualizer]
2:33
Wayo
2:30
Просмотров 262 тыс.
TEKNO PERFORMANCE at One Africa Music Fest 2017
11:07
Просмотров 425 тыс.
Mr Eazi -Jamboree (feat. Tekno) [Visualizer]
2:33
Просмотров 115 тыс.
Mr Eazi - Advice (Performance Video)
2:47
Просмотров 32 тыс.
Mr Eazi - Hollup (Fun Video)
4:22
Просмотров 19 млн
Mr Eazi - Skintight ft Efya ( Official Video )
4:15
Mr Eazi - Panadol (Performance Video)
2:30
Просмотров 75 тыс.