On top #MorningRuns, Mr. P yarn about how long e take am to do him album, how e work on him sound, how Covid-19 take affect am, the limitation wey him be get when e dey group plus plenty more tori wey dey very interesting to know about him.
#MrP #TheProdigal
If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.
8 апр 2021