Sincerely I am still waiting for a day when bible study will end well😂😂who on earth will handle this people bcos for a whole odunlade to feel frustrated then i don't know who else will😅😅😅oro ti doju e.... shout out to evang Mrs ministrel Abeni Agbon for her powerful gospel songs😊😅😅😅😅
The way, am enjoying this Bible study ehn 😂😂😂😂, Odulade said but Mo ti beré iwasu" Baba dey play😂 even Woli self don tire for them😂😂😂😂 I enjoyed this can't just stop laughing😂😂😂
Oh my goodness, what is this for God's sake? You want make then think say I dey mad inside bus, I no fit keep the laughter. This is more than hilarious ❤
make una dey do this Bible study everyday naw because like this i no dey gree miss am e con be like say I wan dey enjoy this Bible study pass Sunday service. Daddy why you tell them say the minister head sef kpa 😂
I can’t stop laughing about this 😂😂😂😂 I love you all even you bring my favorite man come to this program odunlade omo Adekola baba mi you will never lack in your life 😂😂😂😂