We need a documentary or video about how you guys met because your coming together is not ordinary... I know sey no be the same mama born all of una, It CAN'T be even though part of me wants to believe😂
So now, I've successfully dragged hubby here and he's hooked! The bass is my favorite instrument (been saying I'll play it in heaven) so i had to look for a great bassist and enjoy so I'll knwo what to play when it's time (in heaven 😅). Now, hubby's the one to beep me when you’ve dropped any content. And this one here was sweeeeeeeet! Chai! God bless you real good for the sake of the body of Christ.
Shit!! Normally i no dey comment since ohh for years wey i dey follow uou Koko,you see this one,una don burst my brain, you see that "emi ni ma se beru" the auxiliary keyboardist and lead guitarist deserve a wine, you guys are good! AJL creativity na mad, Koko you are good,your drummer makossa too neat,make una get out,una too tight 😂
18:08 Did I just hear AJL say “today nah for chromatics” ? 😂😂😂. Make una help warn the lead vocalist ooh. Make him no try am again ooo. Una try Abeg 🙌🏽🙌🏽🙌🏽🙌🏽
Our fine new bass dey do Wonder 🤗 You guys dey deliver as usual . I dey comeback come listen finish make I run go fry chicken first. I dey come back come listen then enter class
You guys are just splendid....helping the lead when he changed Key was awesome. As a praise leader that means a lot. God bless you guys....this is perfect praise.