Small patient una put yourself into big trouble....money that's not yours,just a game of luck...this life try to be patient....when there is life hope still dey...you lost today doesn't mean you lost forever
Bro usman I pray God should forgive you and make a way out for you.....those shit put you in trouble in other way happy you are still safe and not killed by this ungrateful friend of yours
🎉Big time fool. I Imagine dem no arrest politican nah homeboy way dey struggle way no wan carry gun...emefele nah Local yahoo , you no swear for am nah dis niggas way dey hustle you dey lay curse on....Police go soon catch you then u go tell them thank you Alaroye and popo
Unaa no get sense unaa carry yahoo matter enter police station police we collect all your money and carry the properties u get already awon dindin Agbalagba
Can you imagine. Awon omo ole. Jaguda. Alapa ma sise. Ori gbogbo awon te ngba a fi iya je yin nikankan. Lagbara olorun. Weldone nigeria police for this wonderful job 🙏. Ewon le ma ku si😡
🎉Big time fool. I Imagine dem no arrest politican nah homeboy way dey struggle way no wan carry gun...emefele nah Local yahoo , you no swear for am nah dis niggas way dey hustle you dey lay curse on....Police go soon catch you then u go tell them thank you Alaroye and popo
Single brain no dey their head as dem old reach, normal man reasoning dem no get plus greediness and lack of patience and trust dey worry their papa, make dem suffer for cell small na😂😂😂... Police wan collect the money cuz why dem dey ask weda hope still dey to collect the 20k😂😂😂
You are a confirm yahoo yahoo man else you would not have identified them. The police will soon catch and your family will cry without tears. Oloshi omo yahoo yahoo,oleee.
Annoying interrogation style! Was the intention of arrest to get the fraudulent money from the so called " Oyinbo" or deal with the crime and case of kidnapping? Nigeria journalists and pedestal questioning! So annoying