Official lyrics visualizer for Who goes that man Shot by Mr Wenesday Apple Music link : music.apple.co... Spotify: open.spotify.c... Instagram: / thisisprinx
You're doing a great 👍 job. More grace 🙏 more inspiration and more anointing on you. For all reading this, may Our generation be really impacted by what God has placed within us in Jesus name. Amen.
I'm smiling from ear to ear!!!!! This eggon girl is so proud right now! This is probably one of the most beautiful representations I've ever seen of the Eggon language. Thank you so much! And of course, the singers and writers did a fabulous job on this.
Elelele Brother nwachukwu Abeg o don't be sleeping on a Bicycle If God be for me Me I de wonder who be that Weh go wan come show him Muscle Dem never tell am? Bros hand go touch you No be me go fight and No be me go burst the bottle If God be for me? Logdrum If God be for you Who goes that man Who goes that man If God be for me Who goes that man I say Nobody nobody Nobody nobody If God be for you Who goes that man Elelele Who goes that man Ojojojo Who goes that man I say Nobody nobody Nobody nobody Sheesh Comot body for high tension My dear brother No go curse Who God don bless So you no go do anything Weh go lead to Gbes gbes Gberes gbes Gbes gbes Gbes gbes gbes I no get time for phoneh Make I remind you if you don Forget Touch not my anointed That's correct And if you put hands Oh bros you go collect Ask nebuchadnezzar E get the time Weh him body sabi shake am When e come reach time When baba ready face am Nebu chop grass chop dirty Chop paper Remember pharaoh Weh de form don dada The guy still de swim for the water No be say I de warn you But If you touch me E no go hard wahala Don turn to okada If Gpd be for me Ke ife hana akozi I go sip Juice and jolly Na so so enjoyment Go de show for my body E no get as e wan be
I found Mercy Chinwo making the most intriguing dance steps to this song I had to come listen. I like the vibe you're pouring into the song👏👏👏 Cheers 🎉💐