So make him carry him family members come Nigeria just to engage her abi? Weldon o,if e reach your turn tell your man to carry him community come engage you o. You people can't just be happy for someone and leave criticism tufiekwa
Teresa you sef NOR dey tire for all these UNNECESSARY stories... there are many other news out THERE, that will be edifying to most of your VIEWERS... Ember month DON REACH... MADAM JOY GIVER...give us JOY...
Make we throw way cap, is Priscilla a virgin, her mama do good job abeg make we hear word . Blessing that is a liar because she hates Very dark man that why she supported iyabo Ojo , make we hear word , as if she no get married man wey dey nack her .