aged like fine wine. cole one of the greatest of all time. what a music right here a u t h e n t I c v i e w s dun took Victony oFf 2 da big leagues and fo dat I will always be super grateful
Girl I Dey watch as you Dey wrap up the Kpoli Cos I know you know you mean am for me (Like that oh) Evil face as you Dey lick up my Loli Bully with the way you put am on me (Like that oh ) Dnd No let anybody call me If at all e any body call me (E go divert oh) You doing stuff that you cannot tell your mummy Beggi mami make you put am on me Like that oh Attack oh Make I defend Wetin Dey your back oh Shebi na reset? abi na hijack oh? Wey you do me head Girl me I like that oh Like that oh Attack oh Make I defend Wetin Dey your back oh Shebi na resеt? abi na hijack oh? Wey you do me head Girl mе I like that oh Na who no know say? (Who no?) Na who no know say You bad like that? (Na who no know?) Na who no know say? (Who no?) Na who no know say You bad like that? (Na who no know?) Na who no know say? (Who no?) Na who no know say You bad like that? (Na who no know?) Na who no know say (Yunno?) Know say? You bad like that She dirty riding One time her best friend ah join the party She ah mannerless when she back it on me She ah careless when she clap it on me And Na so she Dey gimme na One puff of that smoke she Dey deliver Bad energy she ah delete am She gimme that thing when I Dey need am Oh no Like that oh Attack oh Make I defend Wetin Dey your back oh Shebi na reset? abi na hijack oh? Wey you do me head Girl me I like that oh Like that oh Attack oh Make I defend Wetin Dey your back oh Shebi na reset? abi na hijack oh? Wey you do me head Girl me I like that oh Na who no know say? (Who no?) Na who no know say You bad like that? (Na who no know?) Na who no know say? (Who no?) Na who no know say You bad like that? (Na who no know?) Na who no know say? (Who no?) Na who no know say You bad like that? (Na who no know?) Na who no know say (Yunno?) Know say? You bad like that