Ruger, Bnxn - Bae Bae (Lyrics)
Don't forget to subscribe and turn on notifications🔔
follow Ruger:
/ @ruger_official
/ rugerofficial
/ rugerofficial
/ ruger-sc
follow BNXN:
/ bujutye
/ toyourears
/ bnxn_tye
------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------
[Intro]
Ob'
Obah!!!
Run
[Pre-Chorus: Ruger]
Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah
[Chorus: BNXN]
Oh bae bae
I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we dey move, bae bae?
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Shey make we dey move, bae bae?
[Verse: Ruger, BNXN]
Ah! Ogozini ma go
Ka maa lara wa
Neighbours wọn maa gbọ
And I will use a rubber, no nylon
Then I fly you back to Naija by dawn
Uh uh, Ogochukwu no
Me I de for you and Ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylon
I don book appointment for Nicon
[Pre-Chorus: Ruger]
Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah
[Chorus: BNXN]
Oh bae bae
I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we dey move, bae bae?
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Shey make we dey move, bae bae?
#rugerlyrics #bnxnfkabuju #bnxn #baebae #afrobeat #art
Song credits
Song: Bae Bae
Artist: Ruger, Bnxn
Album: RnB
@ruger_official @BnxnTYE
2 авг 2024