To everyone reading this Keep going. No matter how stuck you feel, no matter how bad things are right now, no matter how hopeless & depressed you feel, no matter how many days you have spent wishing things were different. I promise you won’t feel this way forever. Keep going..🙏Bless my day with a follower.🤲🏻it could mean a lot
Heavenly father, look upon your children and touch the body of the person reading this with healing and peace... Touch their finances and open new doors, and make them to know you more, may them to be at peace with you, and whatever that may have hurt them to stay away from them, Lord heal them in Jesus name. Amen.❤️ Bless my day with follow.
VDM walahi you dey fall my hand oo Why you dey reply jollof..? You're too big than that noisemaker now. Please my beloved VDM, dont try to respond to her again, oh sorry to him again
😂😂😂 very dark man abeg oo, your mouth too much , jollof na person pikin. Mercy for this guy abeg , you done finished jollof 😂😂 oh my God, by now jollof go dey cry ..😅
Make we arrange official fight for you and jollof to settle this matter once and for all Better real fight oh, it's not going to be like the portable and Charles okocha clout chasing type oh 😅
VDM, why people always bear name's that will turn them to Mumu, which one be jollof again, it she jollof rich and beans. Guy keeping running from our ABLE VDM before you go chop enough sleepers,
U sef u too do....na everything dem dey respond to? That ur macho, u never see person wey go remove the valve n u go less like tube n tyre. Fara bale ooo!!
Na where Dem dey see chop na dere Dem dey get liver But to reason how things go better dey scratch Dem for body,, 😂😂 Abeg add small knock join dat him bald head
VDM please I need your help and support. I newly rent a store and I want to be selling boys clothes but I don’t have enough capital to start up the business
Every family has that 1 person who brakes the circle of financially struggles for the entire family If you are reading this, may you be the person.🙏🏽I wish to be followed by you it could mean a lot❤️🩹