If stonebwoy enter studio wey he no do any song, I'll gladly soundrecord his footsteps and listen to ngl.. ain't listening to some noisy bag.. Stonebwoy forever❤❤❤
Hope you know ekelebe is known as police in Nigeria ghetto. So if I dey Naija ghetto and you hear ekelebe is coming just run cos if dem catch you go explain tire 😂
You do ah, you dey keep too much why you keep long ladat we wait you keep too much. #Bless His Imperial Majesty 🙌🏼 . Na why we dey call am Goat 🐐 he dey always turn up he go turn up 🔥🔥