@@joshuaprince1181 ur brain wen sabi work nor tell u say na out of joke the write up be. U go find who Ian go put una frustration on for internet. Tinibu Dey there Dey deal with u and u nor go correct am Mr Noah
@@_4squredaily Wetin dis fòol dey talk? Wetin concern me and Tinubu? E be like sey your mama Toto nah community one wey you no sabi your papa to raise you well with respect. Nah God go punish you and that your Tinubu..