Says Somebody wey no know where Aflao border dey sef.... 🤣🤣🤣 Whiteman wey go see am dem like am get mental health problem... Ein Face like One missed call..
@8:57 Absolutely nothing wrong with having a preference for a spouse; but if this is this wonderful lady's reason, ie "they don't fake", unfortunately, she needs more exposure.
Charlie RU-vid must add a recorder where we can voice record, because the things I won say errh. Like I won speak ma mind to that black girl Wey dey search white guy 😂😂