Тёмный

TRYING UNICORN FOR THE FIRST TIME | ANISTAR 

Nigerians VS Food
Подписаться 40 тыс.
Просмотров 8 тыс.
50% 1

Опубликовано:

 

20 окт 2024

Поделиться:

Ссылка:

Скачать:

Готовим ссылку...

Добавить в:

Мой плейлист
Посмотреть позже
Комментарии : 44   
@FaleyeOlakunleJoseph
@FaleyeOlakunleJoseph 8 дней назад
Abeg me wey day ekiti let me experience this kind of meet 😢😢🙏🙏🙏 I've been a fan 2 years ago
@Clevercomicz
@Clevercomicz 19 дней назад
Naija VS Food no go call us because we no be celebrity ❤
@mydes_world
@mydes_world 19 дней назад
I swear😂
@MaryamSulaimon-l2s
@MaryamSulaimon-l2s 19 дней назад
Celebrity koh😂😂 abi tiktoker😂😂
@Stall_canines
@Stall_canines 18 дней назад
Abi
@danielishola9962
@danielishola9962 13 дней назад
BC no body know us
@Clevercomicz
@Clevercomicz 9 дней назад
If I finally turn celeb and dem invite me, I no go honour am📌
@emmanuelekhagbai1002
@emmanuelekhagbai1002 18 дней назад
Tbh, I think naija vs food una just decide say na celeb una wan dey carry come d show. We all go turn celeb ❤
@militarydoctor8676
@militarydoctor8676 18 дней назад
I believe they're only meant to call celebrities and rhe rich, we wey poor wey nor dey see food chop and need the food nor deserve to present for una show , naija criticisms nah our problem
@jen_cruzi
@jen_cruzi 18 дней назад
Interesting 😆
@hobbywhales3465
@hobbywhales3465 9 часов назад
abeg make i come this show now
@Victorcollins-dk2li
@Victorcollins-dk2li 5 дней назад
Omon I need come enjoy this food too. Boss send iv
@Mastav2377
@Mastav2377 18 дней назад
Wow, great yummies…. I just noticed to copy on RU-vid is to double tap 3 times… try it now
@olubukolaakinmejiwa8593
@olubukolaakinmejiwa8593 2 дня назад
@Nigerian vs food make Una dey call Una followers now. 😂 See how I come dey long throat. The meat 🍖 hot and sweet.....I am soooo interested. When should I come😅
@MartinMoses-su9uw
@MartinMoses-su9uw 19 дней назад
Nigerian vs Food is calling in my dream
@blessinginyang2799
@blessinginyang2799 2 дня назад
Una see food Dey form fine boy omo
@AdekunleAishat-h3h
@AdekunleAishat-h3h 18 дней назад
Abeg make Una invite me too oo
@ChimexJoel-z6f
@ChimexJoel-z6f 19 дней назад
Ah what happen Na 👌😋🔥
@Jesuslovesmeeandyouu
@Jesuslovesmeeandyouu 19 дней назад
why them dey do like elebi like this 😂😂😂
@ClarkeElizabeth-tr4jt
@ClarkeElizabeth-tr4jt 11 дней назад
Dem nor get strength you Dey see am you Dey ask
@alexrite99
@alexrite99 19 дней назад
Shey i never still deserve yo come on this show
@Isaac_blingz
@Isaac_blingz 19 дней назад
How much is spent on this show
@Jossyjay54
@Jossyjay54 18 дней назад
Bring me to your show sir We are all one
@tilewalukas4440
@tilewalukas4440 19 дней назад
mk i use dz video drink garri as i neva chop since morning
@TemiloluwaOgundana
@TemiloluwaOgundana 17 дней назад
When will you invite me. I’ve watched almost all episodes 😋😋😋😋
@KingsleyUchechukwu-ph3ej
@KingsleyUchechukwu-ph3ej 16 дней назад
You no carry joy
@EniolaDami-oq9tg
@EniolaDami-oq9tg 12 дней назад
Who be that light skinned boy na wereh😂😂
@victorchinomso3728
@victorchinomso3728 18 дней назад
invite me ohhhhhhh. I would finish it
@heisjeed
@heisjeed 19 дней назад
Anik where your Steez?😂😂
@militarydoctor8676
@militarydoctor8676 18 дней назад
All these Nigerian nor sabi chop, una go regret if Una carry me come una show, I dey chop for a living
@dave_ik745
@dave_ik745 18 дней назад
Make una invite me ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo
@aymarshall6857
@aymarshall6857 15 дней назад
His can I join this show eaten is my talent and am really hungry
@onegiye-oforibelema4503
@onegiye-oforibelema4503 18 дней назад
Una good morning abeg I won join do this challenge were is the location
@ClarkeElizabeth-tr4jt
@ClarkeElizabeth-tr4jt 11 дней назад
Invite me I will finish all your food superstar that can’t eat they already get we when Dey street if better style nor pass we nor go chop this Kind meat give us we will win and appreciate
@shanteloyime5935
@shanteloyime5935 12 дней назад
Lol
@IjeomaShallom
@IjeomaShallom 19 дней назад
Invite me and my sister abeg .are you inviting only celebrities
@Clevercomicz
@Clevercomicz 19 дней назад
Sharp❤❤❤❤
@laxbon6234
@laxbon6234 5 дней назад
I can do better than this two guys.......... No dull moment at all.
@ClarkeElizabeth-tr4jt
@ClarkeElizabeth-tr4jt 11 дней назад
Invite me I will finish all your food superstar that can’t eat they already get we when Dey street if better style nor pass we nor go chop this Kind meat give us we will win and appreciate
Далее
MONSTER MONDAY EP1
8:57
Просмотров 9 тыс.
Survive till the END
10:04
Просмотров 15 тыс.
Ребенок по калькуляции 😂
00:32
GUESS AND EAT | FLAGS | VERY HARD
10:52
Просмотров 5 тыс.
Learn how to eat in public roro
5:58
Просмотров 1,3 млн
Africans Try Each Others Fufu and Stew
10:36
Просмотров 1 млн
The two foodies
6:36
Просмотров 913 тыс.
I Survived The World's Heaviest Man's Daily Diet
14:18
DRAGON RIBS | BIG BABY & HOPE ROLAND
5:53
Просмотров 10 тыс.
Nigerians VS Food - The Obokun Fish & Prawns Challenge
3:49