Have you lot NOT noticed that Seun NEVER criticises Tinubu? You think it is a coincidence?? The guy KNOWS he cannot DARE to insult Tinubu government. Policr go OPEN that e assault file, if he dares to. Notice - he STOPPED yabbing Tinubu RIGHT AFTER that time he spent in cell. BRAT of a man-boy.
Ha! Na from there I come here oh!!! The woman END AM😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂. WHO NEVER watch Aisha video go watch am. She FINISH this man-boy BU||Y😂😂😂. SEUN, you are a GOVERNMENT CHICKEN BOY. Tinubu dey PAY YOU MONEY to come on here to distract your gullible listeners. No worry one day you too go cast.
What's are the achievements of kings and queens, most politicians, elites and some musicians out there if not for their family name. Una sef dey sometimes stopped thinking.. 😀 😀.
Guy the amount of f-bomb you dropped in this your video is unnecessary. People stream your videos while driving or doing chores at home, and using the f word as much as you do makes it impossible. Just an observation
Aisha Yesufu talk say you never blow. She also talk say na kareoke you dey do no be music. She talk say you still dey under Fela’s shadow. Aisha Yesufu talk say dem for no born you. She talk say na waka pass you be. Aisha Yesufu don finish you guy. Trouble (Aisha Yesufu) dey sleep, yanga (Seun Kuti) go wake am, Wetin inn dey fine, na wahala.
All these attention seekers sef, your nation is on fire you dey here dey point finger. I dey shame for you and all of una for this platform. African youth suppose think of how to take the nation back, you guys are here discouraging the few who are bold to speak.
U people are talking if election come now U will be number 1 against the candidate U are there speaking like u are serious human being U said Peter obi can never never never never never be president in Nigeria U are there talking nonsense Get out
Seun agreement with Tinubu govt., be say e go dey deflect criticism towards the private sector😂😂😂. Seun you are not mad, you are just clever BY HALF. You are UNINTELLIGENT😂! YOU CAN go on bamboozling your audience with big English. Those of us who see beyond English KNOWS you are intellectually FICKLE 😂😂😂😂. Aisha Yusuf FINISH YOU SHA! She FINISH YOU WELL WELL😂😂😂😂
How much dey pay your to come remind us say seun get pending issue with Tinubu's gov't? Mr man, face the treats in Africa and leave Seun alone. At least he's speaking up. You what have you done regarding watin dey sup for African.