Тёмный

BurnaBoy Deaxed from NBM Worldwide 

BBN  Season 9 2024 No Lose Guard
Подписаться 5 тыс.
Просмотров 10 тыс.
50% 1

Celebrity BurnaBoy as been deaxed from the movement

Опубликовано:

 

27 сен 2024

Поделиться:

Ссылка:

Скачать:

Готовим ссылку...

Добавить в:

Мой плейлист
Посмотреть позже
Комментарии : 27   
@masonweissman6327
@masonweissman6327 3 года назад
Na Aye way get money be Aye
@LawconsultFirm-pv7dx
@LawconsultFirm-pv7dx 5 месяцев назад
Na the reason why he nor show na bcs of una way of packaging see you when get OT come social media dey Deaxe Aye when you nor be H or even CP. you dey call Aye Bastard!!! See una foolishness for one corner dey shout when men go dey say tap Egede the way he supposed be una nor go hear na you dey reason burna when know himself as a strong man to come follow you dey do Sentiment bcs you be RH Personal B or Wetin you call yourself. If you think Burna is OBi like you then you nor know who you dey talk about. Burna dey run things with Real A's nor be people when de corner dey shout I be Aye
@Superview_tubes
@Superview_tubes 4 месяца назад
Mis yarn!… 🖤🪓
@ehispeter6912
@ehispeter6912 2 месяца назад
Abeg make men dy align proper aquana..dis kind of vn for social media
@Amarushakur147
@Amarushakur147 3 года назад
You dey ferere.....why Ese kakor no summon them as NH ?
@peteroko1757
@peteroko1757 Год назад
Egede waiting this man dei align perfect ur alignment oo u dei pronounced abi u just dei align which office gum u self
@donbright54
@donbright54 Год назад
You bam amingo
@nwokogodswill7070
@nwokogodswill7070 2 года назад
Mis yarn... fire🔥🔥
@vincentozigbe4479
@vincentozigbe4479 3 года назад
Wen he collect award he neck egede y men nor go ask am.. U for delete dis video obi.
@abrahamnorris5342
@abrahamnorris5342 3 года назад
You bam but you wet dey align , which OFFICE. GUM U, to dey pronounce say he is now a ju man
@georgeclinton6698
@georgeclinton6698 2 года назад
Obi of agbor, you suppose collect for posting this... I go personally reach you if you nor delete this level as soon as possible, Obi
@donbright54
@donbright54 Год назад
Bam you amingo
@mosesdainel1093
@mosesdainel1093 2 года назад
Man u sey reason ferere there which OF u get to the cast ur fellow
@BobozeeMedia
@BobozeeMedia 2 года назад
Who be this obi. U for delete an
@Az_878
@Az_878 3 года назад
Who dey bring all this to this rum... Na wa oo
@Amarushakur147
@Amarushakur147 3 года назад
Gwem dia mugu
@Amarushakur147
@Amarushakur147 3 года назад
You just the lie.....
@Superview_tubes
@Superview_tubes 4 месяца назад
Wetin make you post this vn?
@vincentozigbe4479
@vincentozigbe4479 3 года назад
U wen post dis video for social media mk d full world know watin dy sup for movement u be big obi.. You need matching.
@donbright54
@donbright54 Год назад
You dey game amingo
@squadronemmanuel4778
@squadronemmanuel4778 2 года назад
You suppose don delete this by now. E no just align well bro
@samuelsam9450
@samuelsam9450 3 года назад
me bros worsup you i dey reason from Dubai who dey i believe any agede man must waca i know understand watedaysub
@etiosaedo8514
@etiosaedo8514 2 года назад
Na Thunder go fire u wey post this vn.
@martinsmike1645
@martinsmike1645 3 года назад
Bros this voice done old
@judeshembeshembe1927
@judeshembeshembe1927 2 года назад
No OT
Далее
NBM Ikorodu Axe Forum Jolly
38:06
Просмотров 405 тыс.
NBM convention jolly 2021 Nr. 2
12:24
Просмотров 36 тыс.
Новый вид животных Supertype
00:59
Просмотров 138 тыс.
Я так её ждал а ОНА...
32:07
Просмотров 526 тыс.
NRI   LP JOLLY
35:51
Просмотров 29 тыс.
DAVIDO NBM WORLD WIDE REGARD 💛 🖤 7
15:24
Просмотров 241 тыс.
NBM LP  jolly 2023
43:02
Просмотров 32 тыс.
NBM Wazobia Egidigbo National Jolly
21:07
Просмотров 980 тыс.
Новый вид животных Supertype
00:59
Просмотров 138 тыс.