Тёмный

Falz - Owa INSTRUMENTAL 

CHIC LYRICS
Подписаться 5 тыс.
Просмотров 325
50% 1

#instrument #lyricsvideo #avamax #avamaxsong #chiclyrics #instrument #instrumental #instrumentalmusic #instrumentals #instrumentalringtone #falz #falzthebadguy #falzthebahdguy #owaisi
LYRICS
Na so dem dey do
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada
I get medicine wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things
Because
It's a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution
I say dem mama dem papa
Dem dey cry
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He stop for road o
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone o
Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro o
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro o
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro o
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro o
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa

Опубликовано:

 

29 сен 2024

Поделиться:

Ссылка:

Скачать:

Готовим ссылку...

Добавить в:

Мой плейлист
Посмотреть позже
Комментарии    
Далее
How to win a argument
9:28
Просмотров 574 тыс.
Falz & Tekno - O Wa (Official Music Video)
3:00
Просмотров 3 млн
[FREE] "ALIYAH" Cyril Kamer Type Beat 2024
3:31
Falz-Karishika (instrumental)
4:18
Просмотров 10 тыс.
Which Smash Characters have Canonically Smashed?
31:22
Просмотров 624 тыс.
Buga | Afro dancehall instrumental 2022
2:49
Просмотров 67 тыс.
Language Review: Arabic
21:44
Просмотров 272 тыс.
How to STUDY so FAST that it feels ILLEGAL😳
7:21
Просмотров 1,2 млн
Mr Eazi - Leg Over ( Instrumental )
3:28
Просмотров 143 тыс.