Тёмный
No video :(

Mimsrozay - Jankuluba (Official Lyrics Video) 

Mimsrozay
Подписаться 70 тыс.
Просмотров 2,2 тыс.
50% 1

Subscribe to @mimsrozay on ALL platforms and turn on notifications to see new videos first! 🔔
Do not hesitate to leave a comment about your thoughts and thank you for watching 🙌
LYRICS
Ooooooonnnnn Ooooooon ahnnnnn ahnnnnn
Mimsrozayyy
As you comot girl you give me feverrrr
Cos na your matter wey dey give me gingerrrr
Odoyewu tell me where you dey
Odoyewu how the matter play
I be dey plan to love you jeje give you sempe
I be dey plan to love you jeje babyyyyyyyyyyy
Odo you be tifi tifi jankuluba aiiii
Odo you be tifi tifi jankuluba aiiii
You don thief my heart oh take am far away
You don thief my heart oh take am far away
Odo you be tifi tifi jankuluba aiiii
Odo you be tifi tifi jankuluba aiiii
You don thief my heart oh take am far away
You don thief my heart oh take am far away
Baby girl you know seeeey
all the things you do drive me insane
Ooooh yeahhhh
Baby girl you know seeeey
How we used to play drive me insane
Now why you come forget
why you come forget
All the things we used to do
Why you come forget
Why you come forget
Now why you come forget
Why you come forget
All the things we used to do
Why you come forget babyyyyy.
Odo you be tifi tifi jankuluba aiiii
Odo you be tifi tifi jankuluba aiiii
You don thief my heart oh take am far away
You don thief my heart oh take am far away
Odo you be tifi tifi jankuluba aiiii
Odo you be tifi tifi jankuluba aiiii
You don thief my heart oh take am far away
You don thief my heart oh take am far away
As you com as you com
As you comot girl you give me feverrrrrrr
Cos na your matter wey dey give me gingerrrrrr
Odoyewu tell me where you dey
Odoyewu how the matter play
I be dey plan to love you jeje give you sempe
I be dey plan to love you jeje babyyyyyyyyyyy
Odo you be tifi tifi jankuluba aiiii
Odo you be tifi tifi jankuluba aiiii
You don thief my heart oh take am far away
You don thief my heart oh take am far away
Odo you be tifi tifi jankuluba aiiii
Odo you be tifi tifi jankuluba aiiii
You don thief my heart oh take am far away
eh eh ehh eyi
You don thief my heart oh take am far away
eh eh ehh eyi
#Mimsrozay #NewVariant #Afrobeats #Jankuluba

Опубликовано:

 

5 сен 2024

Поделиться:

Ссылка:

Скачать:

Готовим ссылку...

Добавить в:

Мой плейлист
Посмотреть позже
Комментарии : 2   
@vanessasantos2164
@vanessasantos2164 2 года назад
This is the only YT Ad I loved
@mimsrozay
@mimsrozay 2 года назад
thank you vanessa pls share the video with your community
Далее
Mimsrozay  - Cool Down  (Official Audio)
3:09
Victony & Tempoe - Soweto (Official Video)
2:38
Просмотров 126 млн
Mimsrozay  - Jankuluba   (LGBTQ+ Official Lyrics Video)
3:49
MARSIMBA - ALAMNI | Produced By Mshakil
3:09
Просмотров 64 тыс.
Mimsrozay - Jankuluba (Official Music Video)
3:50
Blaq Diamond - SummerYoMuthi (Official Audio)
4:34
Просмотров 1,3 млн
Mimsrozay - Go Away   (Tiktok & Instagram Lyric Video)
3:41
Cassper Nyovest - Siyathandana ft. Abidoza, Boohle
5:00
Mimsrozay - Go Away (Official Audio)
3:41
Просмотров 327