@@FAITHMOLOKWU-yv1zf ph try but e no reach owerri uyo not even quarter kano na village oga wetin dey kano owerri is more beautiful and well planned than all the city you mentioned Like I said no city in Nigeria apart from abuja and Lagos is closer to owerri and Lagos and abuja is because of fct